Our website is made possible by displaying online advertisements to our visitors.
Please consider supporting us by disabling your ad blocker.

Responsive image


Apam

Apam
town, human settlement
ContinentAfrica Edit
CountryGhana Edit
Edey de administrative territorial entity insydGomoa West District Edit
Located in time zoneUTC±00:00 Edit
Coordinate location5°16′45″N 0°44′23″W Edit
Map

Apam be coastal town den capital of Gomoa West District insyd de Central Region of Ghana, wey dey approximately 45 kilometers east of de Central Region capital, Cape Coast.

Apam be de site of Fort Lijdzaamheid anaa Fort Patience, Dutch-built fort wey dem plete am insyd 1702, wey edey dominate de fishing harbor den town from rocky peninsula wey dey locate for de south side of de town.[1] Ebe major port prior to independence, buh after dem build Tema, dem forbid shipping. De town ein current chief be Nana Ekow Payne.[2] Ebe de major town insyd de Gomoa Akyempem Paramountcy. Dem get plenty fishermen as fishing be de main industry. Apam get Secondary School wey dem dey bell am Apam Senior High School,[3] FM station, several churches den salt-winning industry. De Benyah Lagoon be what dem use to produce salt.

  1. "Fort Patience | About Ghana". ghana.peacefmonline.com. Retrieved 2023-08-22.
  2. Okyere, Gertrude (2021-03-09). "Apam drowning: Traditional leader gives the inside story". Adomonline.com. Retrieved 2023-08-22.
  3. "Home - Apam Senior High School". www.apamseniorhighschool.com. Retrieved 2023-08-22.

Previous Page Next Page






Apam Catalan Apam (lungsod sa Ghana) CEB Apam (Ghana) German Apam English Apam French Apam HA Apam Swedish Apam Swahili اپام UR

Responsive image

Responsive image