Man abi wuman | man ![]() |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija ![]() |
Alias | Odumodublvck ![]() |
Wen dem bon am | 19 October 1993 ![]() |
Ples wey dem bon am | Lagos State ![]() |
Wok wey e dey du | rapper, singa, pesin wey dey rait song, content creator, performing artist ![]() |
Wie e go skul | Bowen University ![]() |
Memba of | Blvck sheep music, Anti World Gangstars ![]() |
Stai of song abi fim | drill, grime, hip-hop, Afrobeats ![]() |
Record label | NATIVE Records, Def Jam Recordings ![]() |
Tochukwu Gbubemi Ojogwu (dem bon am on 19 October 1993), wey plenti pipu sabi as Odumodublvck, na Naija rappa, singa an songraita. Plenti pipu sabi wit di kain way e du pafom for stej, hau e dey sing wit Okpu Agwu. Odumodublvck na memba of di hip hop Anti Wod Gangstar. E dey stay for Abuja, Nigeria.
Insaid 2022, e siagn rekod deel wit Native Records, wey get koneshon wit Def Jam. On 23 November 2022, e rilis im fest single under di Native, wey e kol "Picanto" wit Ecko Miles, an Zlatan, wey mek am get im first taim e go dey chart ontop di Nigeria Top 100 e dey numba 79, an e rish numba 65. On 23 January 2023, e rish numba 4 on TurnTable's NXT for artist wey jus kom. Insaid 2023, Def Jam Rekordins du deel wit Odumodublvck afta e rilis EZIOKWU mixtape.