Year dem found am | 1971 |
---|---|
IUCN protected areas category | IUCN category II: National Park |
Country | Ghana |
Edey de administrative territorial entity insyd | Northern Region |
Ein location | Ghana, Savannah Region |
Coordinate location | 9°42′0″N 1°50′0″W |
Significant place | Larabanga |
Heritage designation | Tentative World Heritage Site, World Heritage Site |
World Heritage criteria | (vii), (viii), (ix), (x) |
Mole National Park, one of Ghana ein seven national parks, be de country ein largest wildlife refuge.[1][2] De park dey locate insyd de Savannah region of Ghana for savanna den riparian ecosystems top at an elevation of 50 m, plus a sharp escarpment wey dey form de southern boundary of de park. De Park be 24 km from Damongo, de district capital, 146 km south east of Tamale, de Regional capital. De park be 700 km from Accra den 430 km from Kumasi.[3] De park ein entrance dey reach thru de nearby town of Larabanga.[1][4] E dey cover an area of about 4,577 square kilometers of fairly undisturbed Guinea savannah insyd de northern part of Ghana.[2] De Levi den Mole Rivers be ephemeral rivers wey dey flow thru de park, wey dey leave behind only drinking holes during de long dry season.[5] Dis area of Ghana dey receive over 10 mm per year of rainfall. Na dem do a long-term study for Mole National Park top make dem understand de impact of human hunters for de animals insyd de preserve.[6]