Man abi wuman | man |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Nem for lokal langwej | Omoniyi Temidayo Raphael |
Orijina nem | Omoniyi Temidayo Raphael |
Alias | Zlatan Ibile |
Wen dem bon am | 19 December 1994 |
Ples wey dem bon am | Ilorin, Lagos State |
Fest langwej | Yoruba Langwej |
Wok wey e dey du | singa, artist |
Pat of wok wey e put mind | musician, dansa, pesin wey dey rait song |
Wie e go skul | Moshood Abiola Polytechnic |
Academic degree | diploma |
Academic major | business administration |
Wen e stat wok | 2014 |
E pipul | Yoruba pipul |
Instrument | voice, drum |
Stai of song abi fim | Afrobeat, hip-hop |
Awod wey e kolet | The Headies |
Personal pronoun | L485 |
Omoniyi Temidayo Raphael (dem bon am on 19 December 1994) plenti pipu sabi am as Zlatan Ibile, na Naija rappa an singa. Na im stat an get Zanku rekods. Insaid 2014, na im win di one kompetishon wey Airtel sponsor, One Mic talent sho wey dey for 2014 for Abeokuta, Ogun Stet.